Asake - Lonely At The Top (Lyrics)
Asake - Lonely At The Top (Lyrics) ------------★★ ★★------------- ● Thank you for watching my video ● Share this song with your friends: https://youtu.be/A6cbvp1GrkQ ● Subscribe to the channel here: rg.link/CrnnF ------------ ★★ ★★ ------------- Lyrics #Asake #Lonelyatthetop #workofart Its lonely at the top Lonely lonely Money on my mind Money money money Don’t care what they yanning about me in particular Ko kanmi kanmi kanmi Out here on the road chasing my dream Because I know No one gon chase it for me Woni ololade mangbe omo lo Borokoto ide shomo lo Efiwon sile jekomalo No de find anybody na money I want No de hear wetin people de talk Wonti ge Asake leti lor This life na one No get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o No be wetin I love Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr money ginger But una know I no de waste time Mr money ginger Just carry on baby no time Bad boy dey me I de fine And at the same time me I de high Moduro tan mo stand out Calm down you go de fine Like fine wine no decline Think about it extraordinary things Show me love and I will show you more Opor lo por por Wo bo shen shey wo bo bo shen shey Omo e don tey je ka shere ge le Mo fo fun aye mo ti fo fun aye Ye ye Woni ololade mangbe omo lo Borokoto ide shomo lo Efiwon sile jekomalo No de find anybody na money I want No de hear wetin people de talk Wonti ge Asake leti lor This life na one No get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr money ginger But una know I no de waste time Mr money ginger
You Might Also Like
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
LAPOPIANO
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
OMAH LAY SONGS 2023- best
Best Chill Acoustic Love Songs Playlist 2023 ❤️ Soft Acoustic Cover Popular Love Songs Of All Time
Lucky Dube Full Album Top 20 Best Reggae Songs Of Lucky Dube
Joy Is Coming (Lyric Video)
Mbosso - Pawa (Official Music Video)
NO TURNING BACK II | GAISE BABA & LAWRENCE OYOR @LawrenceOyor
Comments
2 Comments
nice one
