Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Ayra Starr - Rush (Lyrics) Ayra Starr - Rush (Lyrics) Ayra Starr - Rush (Lyrics) ------------★★ ★★------------- ● Thank you for watching my video ● Share this song with your friends: https://youtu.be/swxOd6OUlTg ● Subscribe to the channel here: rg.link/CrnnF ------------ ★★ ★★ ------------- (Lyrics): [Intro] Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa [Verse 1] Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well, e bе much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us There's no dulling with us [Post-Chorus] Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go Ghana You never touch, you dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Outro] 'Cause e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling—) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh Tags: Rush Ayra Starr Rush Rush Ayra Starr Lyrics Lyrics Ayra Starr Rush Rush Lyrics Ayra Starr But e dey rush E dey rush well well e be much Rush Lyrics #ayrastarr #rush #lyrics All the new works shall be published and updated on the weekly basis. Pls.contact tranhoappppp@gmail.com on copyright matter. All copyright infringement is strictly prohibited. ✔tags: #afrobeat #afrobeats #afrobeatmix2023 #burnaboy #afrobeat2023 #amapianosongs #afrobeats2023 #bestofafrobeats2023 #afrobeatsmix #afrobeatsnaija #amapianomix #Amapianosongs2023 #amapianomix2023 #bestamapianomix #bestafrobeatmix2023 #omahlaysoso #omahlay #ayrastarrrush #ayrastarrstability #ayrastarr #wizkid #rema #dj #amapiano
You Might Also Like
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Semah X Flavour - No One Like You [Official Video]
Mavo - Mofe (Official Music Video)
TML Vibez - Trap Lan Je (Visualizer)
Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
BONGO MIX 2023 - FT JAY MELODY, ALI KIBA, HARMONIZE, ZUCHU, DARASSA, KUSAH BY DJ MULLAZ
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew
BEST OF RIDDIMS VIDEO MIX 2023(REGGAE ONEDROP & LOVERS ROCK) BUSY SIGNAL,ROMAIN VIRGO,CHRIS MARTIN
Joy Is Coming (Lyric Video)
UB40 Greatest Hits - Best Songs of UB40 - HIT REGGAE
Comments
1 Comments
