Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]
Stream Beamer ( Bad Boys ): https://rema.lnk.to/BeamerID Shop Limited Rema Merch: https://rema.lnk.to/RaveAndRosesID/officialartiststore Stream Rema's Ginger Me on YouTube: https://www.youtube.com/watchv=pRweltAO-zg Stream Rema's Alien on YouTube: https://www.youtube.com/watchv=ozI4TkvceWw **** Beamer Lyrics ***** Another banger! African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason… Hmmm I want to invest in your body o I want to invest with my money o You know say na you I go marry o How many pikin we go born o This our love no go funny huh Me I no go dey play with my shawty huh Anytime I look at your body huh Girl you dey make me dey horny huh Hmm hmm Hmmm Shawty o your body make me go down low Wetting I go do without your love ooo African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason… (Girl I go dey for you) Girl I go dey for you baby o (Dey for you) Girl I go craze for you baby o
Cast
Rema
Singer
You Might Also Like
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2023 BEST AFROBEATS-AMAPIANO BANGERS/BEST OF THE BEST/ UNAVAILABLE, CALM DOWN, IT'S PLENTY ETC
Best Of Ruger Afrobeat Mix 2023
AFROBEATS 2025 PARTY |NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX| AMAPIANO(WIZKID KESE |LAHO SHALLIPOPI| BURNA UPDATE)
OLD SCHOOL HIP HOP, R&B AND DANCEHALL. CLUB AND CHILL AUDIO MIX DEEJAY DON PEDRO
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
Boundaries Of Marriage Season 1 - Ken Erics & Chacha Eke 2018 New Nigerian Nollywood Movie |Full HD
Comments
1 Comments
![Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/21/f6c604971044d1924811b6aeea1b852e.jpg)