Ruger 'Jay Jay' (Official Music Video)
Stream 'Jay Jay' - https://ingrv.es/jay-jay-i2e-1 Lyrics: Eh eh Oh oh Everybody say Ruger Ruger!!!!! Say Ruger Ruger!!!!! Say Ahn Ahn Ahn Ahn!!!!!! Are you ready to party tonight Kuk dah tin!!!!! If a girl worry me I delete her Put her inside the bin bag So why won’t she be bitter She ordered a good man But she got a bad man She nuh fi live without social media Stalking me with her finsta yeah She Dey try make me her mister Ain’t nobody gat time fi that amina As you can see You need plan B Pregnancy is not for me Tread carefully Ashanalee No try put me for trouble gyal She asking boy what are we We better be what we have been No stress me no fast forward me She wan tackle me Me wey Dey dribble tey tey And I Dey ball like jay jay I Dey play home and away And I Dey give dem gege gege Tey tey Me wey dey dribble jay jay And I dey bring my A game Coz I dey give them gege gege She want to dance with kukuruku (Dat Thing) Next thing she wanting me too If it is impromptu She still coming through She also gives emotional support too These girls don’t know what they want sometimes They want love also want to do short time You can’t love me you just dey waste your time Ain’t nobody gat time fi that amina As you can see You need plan B Pregnancy is not for me Tread carefully Ashanalee No try put me for trouble gyal She asking boy what are we We better be what we have been No stress me no fast forward me She wan tackle me Me wey Dey dribble tey tey And I Dey ball like jay jay I Dey play home and away And I Dey give dem gege gege Tey tey Me wey dey dribble jay jay And I dey bring my A game Coz I dey give them gege gege Eh eh Oh oh Eh eh Oh oh
Cast
Ruger
Singer
You Might Also Like
Goon Flavour, Master KG & Eemoh "Ngishutheni" (Official Music Video)
Ruger 'Jay Jay' (Official Music Video)
Arike
OMAH LAY SONGS 2023- best
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Zinoleesky - Fuji Garbage (Official Video)
AFROBEAT 2024, 2025 | ALL TIME BEST AFROBEAT | AFROBEAT MASTERPIECE | AFROBEAT MIXTAPE | DJ WYTEE
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
2023 BEST OF VYBZ KARTEL VIDEO MIX BY DJ CARLOS
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Comments
2 Comments
hi
